then look 4 it 4 ur spouse ........just as every one else in this house is lookn!
i need a job 4 my spouse 2 join me in Abuja
destined to lead
then look 4 it 4 ur spouse ........just as every one else in this house is lookn!
be good all the time
Thank GOD 4 U o!
U don get job, get spouse, and now as a big boy...U want job dat must bring ur spouse to Abuja...naim be say U dey select! More grease and vaseline to ur elbows.
Cash Rules Everytin Around Me(CREAM)...
una no go kill me for naijahotjobs ooooo. na wetin be this
JEHOVAH JIREH IS GOOD TO ME
Originally Posted by Nkluv
Repeat the same process you used in getting for your self to get it for your spouse. Good luck
T