i need a job 4 my spouse 2 join me in Abuja
Printable View
i need a job 4 my spouse 2 join me in Abuja
then look 4 it 4 ur spouse ........just as every one else in this house is lookn!
;D :o ::) :-* :'(
Thank GOD 4 U o!
U don get job, get spouse, and now as a big boy...U want job dat must bring ur spouse to Abuja...naim be say U dey select! More grease and vaseline to ur elbows. ;D ;D
;D ;D ;D una no go kill me for naijahotjobs ooooo. na wetin be this ;D ;D
Quote:
Originally Posted by Nkluv
Repeat the same process you used in getting for your self to get it for your spouse. Good luck