Guy u sure say na only craz.......dem dey mad join jare. Habba! One guy for my centre say e be like say na cancer dey chop d time ni. I wan laf die. Plus dem come take ligth for d teadro place again.
Dragnet una dey mad....o
Guy u sure say na only craz.......dem dey mad join jare. Habba! One guy for my centre say e be like say na cancer dey chop d time ni. I wan laf die. Plus dem come take ligth for d teadro place again.
dey said the test would last for 45min, but na 17+17=34 minutes we see.
@coconut. was it only verbal and numerical reasoning. was calculator allowed. Did de check d docs
Waiting patiently for local Scholarship
yes...o, only verbal nd numerical. Calc. Was prohibited nd they only checked the passport
Did anybody write d SHINJI test?
How una see am?
@daveenshow. Shinji/udofe or wateva dey r called r nt funny o. Imagine writing six sections as opposd 2 d three dey informd us abt. It was fun sha. Lets watch nd see
Wasn't funny @ all... Almost 3 hrs exam.
I wonder how much dem wan pay
Make dem go rest jor
I would say you should prepare for both skills test and interview at the same time. This is because they usually didn't give skills test in times past. But it seems there's a possibility for that this year. In any case, mails should start flying around soon because of the closeness to resumption for some schools.