@T.cann seeing d list aint gona b a bad idea,but d question is how,and who wil assist?as rightly put by club05 that the high and mighty gat their intrest on that list too.if only one can see thru i bet u it wil go a long way in easing tension.oh boy make man pikin no go get high B.P oh.i just dey pray seriously oh bcos NDIC na my drim Job.God abeg do something fast oh.