abeg house make una dey caref ul o, make una go CAC go verify d authenticity of this so called callredux bcos na d marketers go go jail if na scam. una no go see them arrest oo, we no know them oo, i don talk my own. one luv.