@all,dont blame danbaura n co.it is normal 4dem 2 say so.since dey hav benefited 4rm d process n it is wea dey r nw employed.posibly dey got dia ofa on merit.so u dont xpect dem 2 speak against dia company nau.only a realist can do dat.bt only a fool in dis country wil bliv d daughter of d GMD was nt employed when no ap test n intaview is required 4ha 2 get d job.asume say she ryt ap test n do intaviem,e get person wey go mark ha ap test script or conduct intaview 4 ha wey go fail ha.dat person go lose him job 4ha 2 take ova b dat nau.so people in dis country self 2 funi.