
Originally Posted by
ABCD123
Nna, my name dey dier wellu wellu.. Just that this dpr recruitment wey una dey take like diamond be like food wey dem cook finish carry go keep somewhere for days, months sometimes years, meanwhile the food sef don sour but some people still hope to chop am fresh as when dem just finish cook am.. My people no matter the faith, food wey don spoil don spoil no matter hope and prayers.. Even for the fact that the food was not share out when it was done instantly means deception..