April fool!
Hahahaha!
I did not fall for the April fool. I dont expect first bank to call for interview this month. They may call in the middle of next month.
@ musco,dey don do us ojoro for diamond bank oooo na only franberry be d only gatecrasher wey em name out..... I smell sumtin fishy in d list but God knws d best sha..
Koolvin no be ojoro...U might have written well but dey use cut off mark. It depends on d success or failure rate. God dey!..Musco u don check urs
My cgfr, u don try dix tyme around. Cos all work no play makes my oga musco hard working man.
pls,hw can one getcrash, if one was not invited, as in how u get their d username and password
pls,hw can one gatecrrash if one was nt invited as in go abt the username and password