GUY COOL DOWN, WE DON GET OFFER LETER SINCE MAR 17 2009 TO RESUME ON 3RD MAY 2009
DEM COM POSTPONE AM, DEM NEVA GIV US DATE YET , NA BCOS SAY DEM WANT MORE PEPO NA IM MAKE DEM PUT US 4 STANDSTILL, NA PEPO LIKE UNA WEY DEY GO 4 INTAVIEW ON SAT NA IM DEY DELAY US, SO B DONE WT D INTERVIEW SO DAT MAN GO GO TRAINING SCHOOL
IF U MAKE AM PASS D INTAVIEW STAGE CALL ME 07090125029. NELLY