guy you dey mad, those wey comot since 2001 neva talk. you ma just yarn rubbish.
house what will happen to those of us passing out by february as regards job opportunity
guy you dey mad, those wey comot since 2001 neva talk. you ma just yarn rubbish.
I believe very well in God's favour and blessing. May everyone in the house gets his or her expectation for God this year.
paly, no mind that guy.draft ur c.v and go all out for jaabs
one laav.
onyadika28, u dey para o