Omo this one wey you come plaster ur admission letter abi na employment letter self, me bow sha. Nothing do you. Abeg this one wey una say person go shade 80 times for 40 spatial questions, is it that you go shade one answer two times as in question 1: B and B abi each question get two different answers? Abeg men with experience make una let boys know. Thanks.