Men,
I rly no wan post anytn 4 ds thread until I hear GRIN-GRIN-GRIN "Hello. Is ds Mr.Dynamo? This is Dona-Dei Ofuru, I'm callin frm NLNG..." d story continues. But ds posts by Lollipop & Bigyike put hot pepper, chilli, curry, thyme, n above all GINJAH 4 my SWAGGER wch has bn dull eva since. Truly, d wait is killing. No b only u my guy, evrybdy morale don DIE KPATAKPATA 4 dr present engagments. So tey, som ppl no dey even sign out dr mailbox, na evry 30mins dem dey click REFRESH. Dem no dey allow dr fone ring once b4 dem say "HELLO SIR" Shey u knw say una go do med agn, make una b.p no reach 500/250...(lol)
Anyway, we cant help but wait...
(I'm out, OLEZOROJU... Adigun T-Pain, izzzzy).