,... Una dey make noise o. Na NNPC board dey make una quarel? We get so many ITK (i-too-know), over-sabi for dis forum. Wetin sef!? Weda dem get board or nt. Weda d board was internally constituted or externally constituted. Wetin i know b say board na board, and weda u lyk it or nt, NNPC get board. Abi na board dey hold our letters? Make una let us know ooo. Make too know no kill some ppl oo.


6Likes
LinkBack URL
About LinkBacks
Reply With Quote