Thanks ibmaleeq.
@ naijak and godychuks sent u a pm.
Thanks ibmaleeq.
can I send the acceptance letter through DHL? As i just collected the letter from my uncle on saturday becos i have not being around.......Please kindly advice me.
@Bebrief, its time for us to move to the next level of our struggle, since we have not heard from DPR throughout last week.
men,guys here r lucky.i cant wait 4ma tym.som1 comparin police man n nnpc.lets even 4get d pay.if u si policeman n nnpc staff 4 road,which 1 u comot cap 4.if na police work i go do,den u e must b eida comisioner,DIG or IG.cus na dat 1 b policeman wit levels.4 d schlorship guy,u 2 funi o.person want giv u somtin free of charge n anoda opportunity dey 4u 2mak moni n get dat same tin wit ur moni,u stil dey doubt.dem no dey masters or phd online.na ur millions of naira go suffer am nw.
@Surj: guy you funny ohh....can't stop laughing... Asp Vs NNPC.. Hmmm the guy wey ask the question na him funny pass.. @Engineer.Ebiye: guy go collect your NNPC offer and forget about that police jare..lol
we will soon join you guys by his grace (Allah).... Enjoy my people.
@hafeezyks,no mind dos guys.dem dey bhav like spoit brat.in d 1st place,y u go compare police wit oil n gas.may b guy go lyk BRIBE.d oda 1 say na scholarship,him no fit cari nnpc pay do d phd?i bow 4dis guys o.wetin i dey cari kwali do,no b moni i dey find.u com si chance 4moni 2get d kwali,u stil dey doubt.I BEG GO TOWERS CHANGE D OFFER LETTER 2MA NAME N DO POLICE WELL or PHD WEL.insha ALLAH,our own go com.
Jonathan Sets Up New NNPC Board of Directors | Leadership Newspapers http://fb.me/24aBkI41l
Hello house, does anybody knows if OND holders from Ondo state have started getting their letters..pls I need your urgent response. Thanks
sexy boss,from what I heard not too many ond holders were called.d majority is GT and hnd...ond pple were very few
NNPC here i come!!!!! gbaaammmm