franco y u dey 1da? u b ?
@caledonian na so una dey take loss chances...simple instruction u no fit follow...d guy said cal by 6 n u don dey cal already...u one follow biggerboyze do 1st 1st serve abi...
@isreal i undastand d level but abeg lets encourage sammie by behavin oursefs...
@all success to u all


LinkBack URL
About LinkBacks
Reply With Quote
I already picked up my offer with Cadbury today & believe me, IT'S VERY JUICY
