Guys abeg mk una relax
Printable View
Guys abeg mk una relax
franco y u dey 1da? u b ?
@caledonian na so una dey take loss chances...simple instruction u no fit follow...d guy said cal by 6 n u don dey cal already...u one follow biggerboyze do 1st 1st serve abi...
@isreal i undastand d level but abeg lets encourage sammie by behavin oursefs...
@all success to u all
@sammie77 nice one. More power to ur elbow. I dey lag but i get person 4 ph. Hw we go take contact u.? Once again u r da bomb.
@franco4christ- why d beef na, i don offend you before.? I beg no vex o! As for how i look on facebook, well like a human being i guess... Go search me out...
@toluluck- i am a guy o! I av always been...
@all- sammie has got us all talking... It's 1hour more for the Lagos folks
@yfuoma, i also tot u were a babe for a long time until recently. lol
@sammie u are the man more power to your elbow
@Ufuoma77- Naijahotjobbers don turn you to babe today by force
Guys sammys phone is still switched off, anyone has his email addy?
@sammie: ...too late for me to apply :D I already picked up my offer with Cadbury today & believe me, IT'S VERY JUICY ;D ;D I for like meet Baba Sammie77 himself....... thanks all the same.
@Ufuoma77: believe me, I dey your side... I never for once thought you as "Female". No mind them... ;D ;D
that's correct bro, never 4 once!Quote:
Originally Posted by gzl
@Oga Sammie77; U've always blazed the trail...10x man 4 d info and more power to your elbow
sammie,i swear God go bless u.walahi ...................
@gzl- you re welcome back... I Thank God for His mercies and favour upon your life.. Thanks for agreeing that 'm a guy o!.
@biggerboyzE- honestly i wonder how all man take get the impression say i be babe.... Na wa o!