na so the tin suppose be. if no be say obi_one get contact for hia, boys for don dey roast since.
i go the sahara interview and they called me to make sure i got the invitation for the interview. and if you fail, dem tell you say you no make am.
as for the former pilot stuff, i wonder hw many people wey been don write am before go know say dem don select the people dem want?
its sad. make i go Hobark go drop Cv for dia now i don enter PH