Atleast, Bristow suppose hail those of us wey don pass the test to relieve us of this tension from Zaria. After informing those that passed, then we can wait for the time the forms will be out in Zaria. Abi how u see am? ???
Printable View
Atleast, Bristow suppose hail those of us wey don pass the test to relieve us of this tension from Zaria. After informing those that passed, then we can wait for the time the forms will be out in Zaria. Abi how u see am? ???
na so the tin suppose be. if no be say obi_one get contact for hia, boys for don dey roast since.
i go the sahara interview and they called me to make sure i got the invitation for the interview. and if you fail, dem tell you say you no make am.
as for the former pilot stuff, i wonder hw many people wey been don write am before go know say dem don select the people dem want?
its sad. make i go Hobark go drop Cv for dia now i don enter PH
@Baron GreenBack, I for say make u help me drop my CV for Hobark but I will not be able to attend the test even when I'm invited. Anyhow, I wish u d best.
thanks. i don throw the thing in this morning and i don go talk to some engineers of some nearby companies to see if they can help.
o boy, job no easy to get oh.
You been apply for INEC jobs
I no dey do INEC. No credibility.
No be lie .....hear am...........Street credibility
@gzl and Baron GreenBack una dey try keep this thread alive. God go bless una one day and dat day... na so people go dey shout oyoyo oyoyo oyoyo whether dem like una or not. Make una trust GOD and keep una ways straight.
@Don Agostino,...omo na turn by turn; beg Baba God make e reach ur turn...; Anyhow e go be, omo just focus on ur way 2 d top. 8).......lol ;D
I dey seriously beg Baba God make e reach my turn o. :'(
@maxweber, thanks for checking on us o. I say AMEN to all ur prayers 4 us o... I go soon dey shout OYOYO. :D
How far ur side for SLB?
@gzl, I dey Macedonia right now. That thing wey make me I just CAT away 16th March you suppose no say GOD suprise me. I hope say you understand? I dey pray make everything, I mean everything to work out by GOD'S grace...
Geezy....i know say u must complete dat line ...lol....lol.
In my locality they say "water wey person go drink no go pass am" .
@Don Agostino, na so now. Wetin man 4 do? From ur quote above, does ur locality mean MILAN in ITALY or where? cos I no know say dem dey speak broken english 4 dat side too o. :o ;DQuote:
Originally Posted by Don Agostino
@maxweber, I dey feel u. Remember that It is written: "And I will restore to you the years that the locust hath eaten, ..., and the CATerpiller, ..., my great army which I sent among you. And ye shall eat in plenty, and be satisfied, and praise the name of the LORD your God, that hath dealt wondrously with you: and my people shall never be ashamed." Joel 2:25-26.
guy....my locality plenty oh. lol ;D
if i start now hmmm......
@Don Agostino, ati u see? :D