From yr grammatical concoctions u sound fetishly scammish! If u hav d fone nos.of those dat aply b4 y do u need dia emails again,contact dem direct& y do u hav to state d no.of pple to b selected? So dat u wil ask those desperate to bribe u or pay kudi to yr a/c first abi? Una wey aply we dey wait 4una testimonies.