Please How much we go pay to get this job because me I know say HMOs nah Human Maintenance Organization but dis wan wey I see Manufacturing so. I no just understand. then nah marketer dem dey find because how person wey still dey school go fit do am sef. Hoe dis wan no be EBT or Primesavic Nigeria Limited


LinkBack URL
About LinkBacks
Reply With Quote