Guy ,no dey deceive ur self strong 2.1 or not U re just a naija grad n notin special about U.u re not even an ivy league grad in Africa n U dey talk.
Abeg oo! Una wey don receive d test link, una get mathematical academic background?? Cos i just spoke wif 2 of ma frnds dat got theirs, dey both studied economics..just wanna see if its a posibility dey r callin peeps wif such back ground. Havent gotten mine sha.