No be u alone oooooooooooooo
i think after our compatriots wey dem don dey posted don forget the remainder of us wey remain for "enjoyment"
thats wat we say struggle togeda, enjoy alone
Pls house,is there any body with good info on insourcing/first bank training and induction?blood pressure don dey high ooooo,thanks and one luv.
No be u alone oooooooooooooo
i think after our compatriots wey dem don dey posted don forget the remainder of us wey remain for "enjoyment"
thats wat we say struggle togeda, enjoy alone
I know that I shall eat of the good of the Land. Nigeria's the country where i'll make it!
Abi oo my brother,afaGOD wey be my sure man don forget me.God will surely do our own too,one love.
Is dere any hope 4 dos dat have not done dere training in ibadan and dos dat did? wat is hapening in other zones like kano,enugu,port?etc.oneluv
Nobody knows,make we dey pray to God.one love
@tomyb, i said in this house sometime February that more than half members of this house are SELFISH. @Dagunro said the statement's wrong. So I want to ask: am I wrong now?
Before AfaGOD, and Baaluk were called for training, i know how active they are, giving information encouraging others but the moment they entered 'CanaanLAND' they forgot their guys. My guy, there's nothing yet. If u get job or u see a betta job i beg make una dey do am. If dem call us fine, if not glory be to God.
@pastor-ajidara take it easy.baaluk that u are talking about is now tomyb,bcos i dont know whats really happen to it and i sent message to admin. But all is abortive.
Secondly about afaGOD,when i reserve my comment.is IDOWUOGBO that gave me his mobile number so as to contact him and give me latest info bcos he has resume work.
Lets contineu to pray for Gods mercy,am sorry for not notify u about changing of account.thanks and one love......
God ll surely help us ooooo,4 now staff are on training in ibadan
it's normal for companies and Banks to send their staff back to the Classroom for training. I think that's what they are doing.
@ennajod, wetin do you? Why do you want to cause hullabaloo in the house? Take time.
My dear Baaluk/Tomyb, it's well o. Egba aigboran ni mo nje lowo