Ah, thank God oh its 4those wit 2links. I tot i hv bn left behind. Abeg, make una no vex...i just no wan carry last.
I tink we are getin it wromg, the second mail ame in later same day the 1st was sent. it was a mistake. they send the reminder to remind some people, probably those that got 2 mail, assesment, survey or questionnaire mean the same thing. i actually call the number given below, i was told no problem since i ve done one out of the 2 mail sent initiall. so we are all at the same level for now. let us continue to pray, God we see us through
Ah, thank God oh its 4those wit 2links. I tot i hv bn left behind. Abeg, make una no vex...i just no wan carry last.
oh boy, nawa for u. how u take know everything, na God dey do am ooooooooooo. 180k all na God just calm and continue to pray. non of us will carry last. if not BAT it will surely be for the best.
@RAY4 et al-Tnx guys 4clearin d air. Got it mixed up due 2insuficient info from d originator of dis survey/Q-naire stuff
@Malaksreal-oh boy...i get eyes everywhere...lol. I get one frnd wey dey der TMR unit. The guy dey flex tight for BAT