i want to say a big thanks to sail for this post, i have been shortlisted for the interview on the 2nd of april... good luck to the rest of u guys
@Laural kom mk i teach u, u just fall 9ija people hand,if u wan do scam ABEG! do am well,
1st post laurel 2.39pm
2nd post laurel 2.42pm the 1 wey dey mk me laugh na
u komin bk 2 post as sail by 3.39pm, do u tink we are IDIOTS!!!!