o kare
Na wa for you o! I'm sure you are a naija. we sabi break traffic rules, jump bails and diguise like a woman etc. Anyhow sha, since you are here already, i'll like you to know that for affordable and a lively MC/compere for your events, call this number-08059183266. This guy is the bomb!!
o kare
@ riverbank
-Traffic rule, let Baba Iyabo catch you!
-Jump bail, Let Tokunbo Afikuyomi hear you!
-Diguise like woman, infact Alamiesiagha dey wait for you oooo, you are next to be kidnapped!
Pele, omo Togo, we bi proper naija guyz, trust we...
I fit call you sha.
Kabiyesi.
No King as God! (Oba bi Olorun kosi)