+ Reply + New Job/Topic
Results 1 to 2 of 2

Topic: i don tire

  1. #1
    Newbie perfectlyobie's Avatar
    Join Date
    Apr 2009
    Posts
    9

    i don tire

    I DON TIRE !
    MEN I DON TIRE TO FIND WORK, WEY NO EVEN DEY FRO THE

    COUNTRY ,THEN SAY MAKE WE GO SKOOL WE DON GO FINISH GIVE US

    WORK WOSAI .BUT E STILL GET SOME PPLE WEY DEY CHOP WELL FOR

    THIS COUNTRY WEY NO BE GOVTMENT WORKER POLITICIANS DEM NO

    EVEN GET WHITE COLLOAR JOB ,EVEN IF DEM SAY FUEL PRICE NA 200

    NAIRA DEM GO STILL BUY SOME OF DEM NO EVEN GO SKOOL NA JUST

    I DEY FOR THIS SITE WEY I WAN SHOW U DEM USE AM HAMMER BIG

    TIME E GET ONE SAYING WEY I DEY ALWAYS TALK "IF U WAN HAMMER

    WHY NOT HAMMER LEGITIMATELY .E BE LIKE SY I DON DEY TALK TOO

    MUCH MAKE U LEAVE MAKE U SEE AM FOR UR SELF .VISIT
    www. work4rmyourhome . .com


    PLENTY PEOPLE DON DEY HAMMER ABEG NO DULL UR SELF

  2. #2
    Newbie brave's Avatar
    Join Date
    Jul 2008
    Posts
    23

    Re: i don tire

    thanks bro!!!!!

    them no dey advertise medicine for blood money.If your work dey make people hammer you no go get time to dey advertise here.You dey find slave abi ?? go white man country

+ Reply

Similar Topics

  1. i don tire
    By perfectlyobie in forum Archive and Junks
    Replies: 4
    Last Post: May 31st, 09, 01:16 am
  2. i don tire
    By perfectlyobie in forum Test and Interview
    Replies: 0
    Last Post: May 29th, 09, 01:51 pm
  3. i don tire!
    By perfectlyobie in forum SCAM WATCH!
    Replies: 0
    Last Post: May 29th, 09, 01:51 pm
  4. i don tire
    By perfectlyobie in forum Archive and Junks
    Replies: 0
    Last Post: May 29th, 09, 01:49 pm
  5. i don tire!
    By perfectlyobie in forum Self Development and Training
    Replies: 0
    Last Post: May 29th, 09, 01:48 pm

Posting Permissions

  • You may not post new threads
  • You may not post replies
  • You may not post attachments
  • You may not edit your posts
  •