i envy u oh the God wey do am for u go do am for us too but guy u fit still show me the way i dey interested u no say na person God dey use abeg i take God name beg u. thank God for u again.
[/b]Yes! That is it. I'm finally in Nigerian Immigration Service. To God be the glory. However, I pray for rest of una wey dey job-hunt; U go jam your own luck one day. Just keep praying and hoping. U hear! God be with you all[b]
His banner over me is love...
i envy u oh the God wey do am for u go do am for us too but guy u fit still show me the way i dey interested u no say na person God dey use abeg i take God name beg u. thank God for u again.
Congratulations, can you tell us when we should be expecting the next immigration recruitment?
Unbelievable! I see birds in the ocean and fishes flying.
congrats
D