Guy I don't know for them oh. Lets keep waiting, and keep looking for other opportunities
When will Union Bank of Nigeria call us who did their interview in January?
Guy I don't know for them oh. Lets keep waiting, and keep looking for other opportunities
I don't understand them. They just sent an sms requesting if one is a contract staff of the bank and asking me to send my GSE ID and the Contract staff ID to a number. What's going on?
I just tire for this Union Bank dem. Dem no call, just want make we dey wait ni sha. After GSE test na years im take dem to call for interview. Now we are waiting oooooooooooo.
about that text wey dem send, na wa o, na so i receive am too. Wetin that one come mean.
Nothing wey we no see for this job search.