Hi pals wetin dey happen wit d IBTC online application! wen dem go begin respond
people una know say grammer no dey 4 dis one,na for people to get the I.V write d test and Jah help all Naija hot jobbers! make we all sail through abeg any one with any useful info should avail me and others.One love every one.