guy why not give us the adress to the job site
VACANCY VACANCY VACANCY
Are you looking for a job, you can now work with a transnational company any where in Nigeria.08038729647, 08056273143, 08086753645.
guy why not give us the adress to the job site
O'boy... e bi like say since wey u buy dat ur phone, pple no dey gree call you!....no wahala, just send d credit& i will call!..lol
be good all the time
show show,
u never learn abi.We dnt code message in d house!
BELIEEVE IT, CONCEIVE IT, RECEIVE IT
showshow, you really wan show urself, when did people start calling numbers for jobs, i go with some-more, if you need calls just provide us with the airtime.
na wa 4 uoooooooooo.armed robber go soon collect those phones from you.try and be nicer it will do you a lot of good
bigsam
lol.. guys make una free the guy na.... this is wot unemployement does to people... they begin to cook up scams... Job wen no de get name na 419... guy take am easy.
When There Is LIFE, There Is HOPE<br />- Mo
y u dey give nos instead of address? give the address make we search for the job ourselves
abi make we come meet u there braek ur head