does any1 in the house know what is happening in NEITI,cos iapplied 4 a job there june this year and i am yet to get feed back .abi their wuruwuru don start? who knw wetin dey happen there ?
Abeg someone to let me know b4 u b4 u say jack ppl will start working in dat organisation.. Naija una don tire me ooooooooooo