lekelexy, u no serious oh, why e be say na baba u take dey do example abi na him be the only person wey u feel say no sharp for this country? abeg make u take am easy oh, baba na still my paddy cos if to say na me dem ask the question i for say na Queen Elizabeth herself.....lol.......abi wetin u think?