Anybody with news from Halliburton?
O boy. i no no watin dey happen to this haliburton guys o. i don prepare tire. Abi na because de get case with FG? i beg o, anybody wey no dem reach house should help us with info abt dem. this will be highly appreciated.