i read mining engineering & i would like to work in a mining company could anyone help me out
ow far man na futa u finish cos na d only scul wey get minin eng. i k ow tink say minin company dey cos tat industry never grow 4niger ny brother sef na minin im read but i tink u can calve a niche 4urself no b only oil u fit mine now try water .try bore hole drillin company unless u wan travel out