No wahala JJC wait en, after i don see the job work for one or two years i go submit ur cv
please i need a welding job or a rig work urgently.
Thanks
No wahala JJC wait en, after i don see the job work for one or two years i go submit ur cv
If u only believe then u can be what u desire.
oga na wetin na,abi u no fit help your broda,Originally Posted by micseas
i don look and i no see na him make i come post am for the house to help me.
LOL...MICSEAS no blame d guy na, unemployment & idleness can actually hv its toll on a fella sometimes..But ONYI2010 dats not how to source na, if not everybody 4 d site 4 dey employe d,jst take am easy sha,God go bless us dis yr i