i beg somebody should furnish me with info concerning when their m.sc form go close and also the amount wey dem dey pay masters in social sciences. timely information would be highly appreciated. luv u all.