Does anyone knw wen d result wld come out?
Yea ,patiently waiting and praying harder
Does anyone knw wen d result wld come out?
Yes..it would come out now! ...abeg chill, nobody knows!
dis shell self..their wahala too much... one month after d exams, yet no response..abi dem don choose who dem want...
See how hard I had to search to find dis thread.. Pls guys lets keep dis thread on d 1st page of d forum. Lets post comments. While we wait, lets keep hope alive.. Osalobua is involved
Shell no dey try oh.I think they are taking much time.
Now i ld say ur right! Lets see how dis week goes sha.. The main thing is that we shuld pray we are on dat list, as i tink several guys did well in d tests! It is well o0!
My Instinct says it's this week o. Be on the watch. Am on the list IJN. Don't get me wrong is what my instinct said.
Top of the morning to U all
I pray my name is on the list too. Let's see as this week go be shaa.
Which list?
Niaja graduate don start with list.omo,who tell una say shell dey bring list?
Naija graduate don start with list.omo,who tell una say shell dey bring list?