no be me dey hold una letter oo.
O lord arise and let your enemies be scattered. Any spirit on assignment to distabilize, to shatter and to kill the aspirations of the "HOPEFULS" sumersault and DIEEEEEEE.
Solobee45 is already doin thanksgiving, yet some hopefuls are still fighting tooth & nail, as early as 8am. Wat is realy happening here?
Ok o, Solobee45..... How you manage check your name?
Na Waooooooo
'powerful people'
What da hell is going on here....shey na d job wey una dey find be d discussion? Habaaaaa