Just got my letter. I have seen it; now I believe!! Hope more testimonies will come from other. Best wishes guys
@ bb1, u too funny. Lwkm. If care is not taken, if dem allow u, u fit bomb dat towers as i dey feel u so.lol. No worry, e go better.
But walahi, wetin dis 2nd batch dey do person sef don too much.
Honestly, some men don almost injure for this 2nd batch mata. Haba! In fact, I suggest that there should be cardiac and blood pressure fitness test before allowing people to even apply for NNPC jobs, otherwise, some may not be around again by the time their employment letters would arrive. See the retailers just being called after being on the journey for like 2.5years and there's still hope for the 2nd batch. Na wa o
@laperson. It is for the Retail. @delahel; its tru email.
chryo pls when is ur own resumption date, is it equally 20th of may or when
@japh121 and readalittlemore, lol..if one follow the way wey this 2nd batch dey worry,e RED na! As 4 me, I don calm down make I no come get the job dey carry the money dey treat hypertension....na small small d tin take dey start o.
@japh121 and readalittlemore, lol..if one follow the way wey this 2nd batch dey worry,e RED na! As 4 me, I don calm down make I no come get the job dey carry the money dey treat hypertension....na small small d tin take dey start o.......make we just relax and no follow how e dey worry!!
Thinking of consulting IFA as regards this 2nd batch thingy.
@ wasville and readalittlemore, no b lie una talk. @ christianonani, abeg u fit even consult OBATALA.lol. But finally, na God be baba o. @ all, lets relax. The gud tin is dat it must surely come. Shallom
@vin20, acceptance is on or before 17th May and resumption is on 20th May. Cheers