@terraco, is ur copral 4k4real reporting from the field, the ovation is high, jubilation everywhere, i'm incharge of the victory parade, sir! just have a tip of what is going on; band, kpakpatikpatikpatikpa, and it is inform of gyration! amen halleluya, amen halleluya, amen, chineke nna ndewo ndewo onye kere uwa ndewo imela, see serg.solobee45 with dancing steps, kiaa u too much, ngwode allah ngwode allah allah sariki, abasi ayaya ooooo ayaya ooooo abasi ayaya ooooo ayaya nanando, kiaa walahi all yoroba song don run finish from my head, band smalll kpotopkpotokpoto, okeyyyyyyyyyyyy! oche oche eooooo oche woo oche baba, hmmmm ijaw people don tie rapa for waist finish, but i nocarry una song here, borrow me or dance dis one, but i nosabim wela just follow my piano and dance, tatatata tatatat tatatata igweeee, atatata tatata tatatata tatata tatatatata igwe, igweee, igwe, igweee, eze ndi eze idi egwu, onye na abia ozo idi egwu,onye di kagi onye di ka chukwu amaricha agu neche mba 1, tatatata tatata tatata tatatataaaaaaa, see groove for camp, @serg.solobee45, sir permission to keep the soldiers dancing while i refresh, i will be back soon, my letter is coming i can feel it, praiseeeeeeeee God,