Wetin dey happen be say we over summit application,becos e be like say na d whole naija applicant apply 4 dat job, even those wey dey work 4 other banks wan change to first bank, mind u, they hv to pay dragnet 4 each candidate invited,so they hv ask dem to cut down d list,so nt all dat are qualified wil gt invitation.so pls calm down and wait, God is in control,always remember to put our country in prayer,becos things are getting frm bad to worst.


LinkBack URL
About LinkBacks
Reply With Quote