this is nigeria indeed! Apt test starts 2moro and ppl hv written already. Na wa o
Am saying this cos i was at the HR office yesterday.
Is der anything dat can ever be done right in dis naija?
@oando, i biliv u. i dnt think is posible for FCMB 2 have conducted d test which is schedul 2 hold 2moro.dey wouldnt want 2 make full of dem slves and dont u think dos dat said dey wrote are trying 2 pull our legs otherwise let dem tell us d venue, day and time d test was writing.
@miken, when did u apply and where is d venue of d test.if u a sure u ve writen d test, pls tell us d time, venue and d format of d test
Naija,i dey hail oh!...if na so dem wan do FCMB mata,God dey oh....He wil vindicate d innocent naija applicants 1day...it is wel
Hmmmm na wa oh, very funny, don't know what u guys are talking about, but I will write my test tomorrow friday. Period shikina