u tell anybody for hia wen u dey apply or how u take submit ur application ? u wan come dey ask for informationn.
House pls,how does fcmb oral interview looks like,what form does it takes...abeg,make una help.!
u tell anybody for hia wen u dey apply or how u take submit ur application ? u wan come dey ask for informationn.
@shorry, tru_tru na wen u aply wey u no tel dis honorable hse.as u wan go interview u kom dey ask 4expo abi
@shorry how far did u write d exams? N d stuff i gave was it helpful?d intaviw is simple.tel us abt urself,wats ur weakness n ur strength,wats ur gretest achivment?it a confidence test so just b bold n mind ur speech.do u av any marketin experienc? Just say yes u av been selling for som1 b4 it al abt customer relationship.@others he posted that be4 mayb u didnt c it just lern 2 ask b4 u criticiz
@x2pence,u re d Bomb. D info u gave was helpful as 4d critics,leave dem alone.
@all, I've observed something on this forum. Whenever somebody asks for help on any issue, be it aptitude test or interview, some people are found to be criticizing such person that asks for help. It's a bad habit which should be discouraged. We shouldn't be discouraged in giving ideas/suggestions to helpless people. That's what this forum is all about:helping each other. One love.
guys let us behave maturely i beg