Guess u must b refering to FCTA, i heard d min.for FCT is being bombarded wit so many letters frm his felow NASS coleagues,ministers,govs etc for favors. He's even confused at d moment because dey only want btw 60_80 new staff,if u divide dat figure by d numbers seeking 4favors sef e go reach dem? Na only God go c im children tru at d apointed tym. Gudluck to al