Hello everyone ts nice to find time to chat. O boy ds training school is like mad house. Na so so book to read. We ve written 7exams now. Some gud, some fair others really bad. But no one has got below 60%. Ds G
Guys r hot, some they get 100 sef. So no jonesing! Owerri training school ts fun but omo, I no dey sleep again like say I dey school. Ds training s part of d work oo,heard someone askn if we wud go home n take a chill pill when dem dey pay u salary. Omo d 6months starts from training skul from there to inside bank. Make I go sleep, my head they bang will be up by 5am. Gods grace y'all