On my way......we mst gatecrash.......it as happened b4.....it will happen again.....blive......na initial 'gragra' dem dey do
MIB I dey inside with koleefem,show urself o make we meet
On my way......we mst gatecrash.......it as happened b4.....it will happen again.....blive......na initial 'gragra' dem dey do
biggyflame i dey inside beside stair case where a guy dat wore suit is, am holding diary.
Gabman, where are you people need you here abeg,we want appreciate you come right in by the stairs, d@'s where we are
guys pls have u written? 'cos i want to come also
maximum age is 30 years. Go with an ID card that has your date of birth on it.
@Koleefem
'am presently in Ogun.
I ve done both their test & interview. Jst waiting for my medical ( Lagos batch)
Gabman, abeg help us follow dem talk oooo,dem say make we drop cvs, we no knw sha oooo, maybe na patient dem want make we get
i wish u guy success! I hope dey allowd gatecrashers
Bros...mke dem allow us!..........
@MIB, koolefem,gabman bennyissues am at d gate ooo wr u great naijahotjobs guys oo
@hussy, what are u puting on?
am wearin a purple shirt in front of the security spot at d gate