Rem i said i was refferred. Anoda issue wey u go get b sey even if ur CV reach glo, u hv 2mak an impromptu flight 2naija
@axe-in as much as i wld wanna help but e Just b lyk sey person dey squat u4 im house na im u go carry anoda person come
Rem i said i was refferred. Anoda issue wey u go get b sey even if ur CV reach glo, u hv 2mak an impromptu flight 2naija
@bigger
chief no shaking i full ground gidigba. make the cv just enter first make dem halla me kpatakpate. no to buy ticket no shaking , anyhow anyhow. bros. this place don tire me jare. biko
or better still inbox me ur digits make i holla u make u discuss.