First bank has called 4 medicals. So house what next?
Printable View
First bank has called 4 medicals. So house what next?
Home boys, wetin dey happen? I follow do this interview but dem neva halla me 4 medicals oh! I do my interview on wednesday. Anybody wey do im own on wednesday wey them don call, abeg let me know. Dem dey do am in batches?
Mikolo