na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
so na until person kpai b4 una ask of am any way im alive n kicking how are all of u doing
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
nvictus,
i tink say u don get Job now...and u know wan tell us.
Wats ur status now, how all d test dem bi?.
Always .. Remeber: ur best days are AHEAD.
Cheer Up.
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
The Law, i do remember u WELL! just that i had no idea of ur username any longer. U know now, it's not easy to remember. So how are u doing now?
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
Hi nvictus....make u know kpai oh....Sorry if it seems likes you were 4gotten...no worry we r all 2geda.
Keep pressing oh.....your best is yet to come.
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
nvictus, hi. kpai 4 wetin my dear. you are not done with your work here on earth o! we all love you ok. keep the firing burning. cheers
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
men yall are the greatest tanx for ur words of encouragement i decided to take the bull by the horns and stop sitting on my waiting for a miracle. im currently in abuja working in a law firm which i must say is very interesting the pay sucks but believe me oppurtunities are abound and God knows that it can only get better from here.i was just lucky to get attached to a firm where im able to learn so much and i thank this community for just being there.God bless u all
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
nvictus., The house is a big family but a small fellowship of caring colleagues and friends let 'em know what you're passing through, ok! Cheer up brother.
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
feeling lonely? why? no need to 'cos WE NEVER WALK ALONE.
Re: na wa o, so na until person kpai b4 una ask of am? nobody even ask of me?
MY DEAR,SITUATIONS DEY MAKE MAMA 4GET IM PIKIN
BUT MAKE I TELL U SAY GOD NEVER 4GET U.
DOUG AM SEEING THE USERNAME FOR THE FIRST TIME
WELCOME BACK,BUT AND IF FOR ANY REASON U DID B OFF PLS LET ATLEAST
ONE MODERATOR TO KNW AND IF HE OR SHE DOES'NT PASS THE MESSAGE TO THE HOUSE
THEN WE GAT TO NAIL HIM/HER FOR IT.
ONCE AGAIN DO HAVE OUR HAND SHAKE OF FELLOWSHIP!
CHAL!