-
Let's Share views
I ve said it time without number,that the reason why the rate of unemployment is on the increase is the inability of most gifted graduates to find and harness their potentials,it's a pity that employers of labour capitalize on these and begin to mess us up. But the time to say no to these has come.....How!!!! lets share views together we will make it.
If u reside in Port Harcourt let's meet.
God bless you.
Call. 07029571525,08037795756
EBELEBE OBINNA
-
Re: Let's Share views
your talk make sense, just hope peeps feel am like i do... and hope say no be say you sef go begin tell peeps make dem bring one money wey dem no get to come dey arrange one thing wey no sure.... anyways i no dey PH i for like show with you but if u think sef we fit still relate send me private mail here...............